Why Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Why X2
Abiola omo hilu oke tiwa online
Bee
I’ve been working everyday
Face my fears open my hears
When this hustle self go pay
Nothing like holiday
I’ve been doing this for ages
Komu de Apete Oluyole
Many things sup wey i no fit talk
But i no fit give up so I’ma keep riding on
Heavy on it beating my chest
Like kingkong
Papa don kpai
Mama don try try try
Now Mama don dey tire
I’m going hard
Tryna keep my head high high high
Why dem wan quench my fire
Everywhere tight i swear i don tire
Why dem wan fall my ladder
Dem wan spoil my charger
Dem want make i sober
Why
Why
Why
Why
Why
Why
Tell me if I'm wrong
Striving in the mud
Why you trynna hit me
To know If I'm strong
I'm young and I'm desperate
Your sh*t can’t turn me on
Minding my business
On a daily
In the Studio singing my song
Let me take you on a journey
To zoo where I'm coming from
Where nothing is funny
Black and White like TomTom
Steady grinding for my money
I got bills on me
Hungry for success every day
So we keep running
We never pull
All we know is how to fv*king push
Anytime I’m feeling down, ma soji
Ma tun lo double push
Grind grind grind
That’s the anthem
So me i don’t mind them
‘Cus me I’m gon shine
With my Man dem
Papa don kpai
Mama don try try try
Now Mama don dey tire
I’m going hard
Tryna keep my head high high high
Why dem wan quench my fire
Everywhere tight i swear i don tire
Why dem wan fall my ladder
Dem wan spoil my charger
Dem want make i sober
Why
Why
Why
Why
Why
Why