Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

Lyrics

Burst down

I Dey find money make I shutdown

Start my time in on countdown

E Dey gba for my body no fit calm down

Aje me I no fit calm down


Wetin I go tell me my mama if I no make Wetin I go tell

Wetin I go tell myself when i no make am kinimasooo)

So me call on jah alpha and omega alpha and omega

Make him bless my way make him bless my way

Bi Adenuga


Man wey dey find owo no suppose to dey to find toto

Wetin I dey find go sokoto aje I no get ham for my shokoto get am for my shokoto oh

I wish say me get ham

I for dey my day make i flex all night make I start to dey jogodo

This thing pain me gaga I dey loose my mind I wan nearly polongo


My life my hope my Ginger my heart my life


Shanawole no be crime

Six Gold chains on my hand

I just wanna live my life

I just wanna drip on the ice

Williesz Lamal mo bad

Enemies mi wan mad

Why dem wan take my life

Why dem wan break my leg dem wan cut my neck

Cus I Dey live my life like get conscience


I’m real to my self and my skeleton

Na money I Dey find go

Make dem no go play me like re bounce

Na why I dey chase the paper

Me I focus make I no slack


Woni mo mad gan cus I dey find money go Abidjan

Woni mo para gan woni mo para gan


Man wey dey find owo no suppose to dey to find toto

Wetin I dey find go sokoto aje I no get am for my shokoto get am for my shokoto oh

I wish say me get ham

I for dey my day make i flex all night make I start to to dey jogodo

This thing pain me gaga, I dey loose my mind I wan nearly polongo

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status