Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

I believe E go Burst On A Must

Say the Paper go long E go be like Toilet Roll

One Time

Laaap


Take care of your life don't lose it

Yeah you know what is right leave evil

Take care of your family your loved ones

Be a hundred percent don't minus one

Life feeling like a film like a movie

Bad days get me ready for the good days

When it rains we get ready for the sunny days

So much pain but we in for the payday

I believe e go burst on a must

Say the paper go long e to like toilet roll

Even though there's traffic Dem no fit stop us cause we go use helicopter

No be me na Baba God give me daily bread kon use e hand self give me butter

Many many trail days boiz dey try

Say the vibe crazy the vibe they psych


Wetin bad if I be millionaire

Wetin spoil if I be billionaire ehn?

Barely sleeping no insomnia

Na the work grind boiz dey wonwhian

Different format one class work

The objective hustlers just won chop

She say she prefer to cry in a lambo

So omo boi gats work


Omo oro nI kole gbolude

Omo ologo ose farawe

Maje ka farawa farawa

Mio kin se afarawe

If anything wan carry me far away

Carry me and my Pompey away

Maje ka farawa farawa miole safarawe

If anything wan carry me far away

Carry me and my Pompey away

Maje ka farawa farawa miole safarawe

Hustler na money I dey stake

Pray for more money on the way

Who no know go say money miss road

But money don't make no mistake

Call me when you get the money talk

Buckle up you know I can't stop

I'm still counting my money

Stacking my money

Find my way to the top

How can I stop

I'm still me but I level up

Let this girl go she's F ing up

Cause I'm too busy on this money talk

We dey put in work them dey monitor


Millionaire

Wetin spoil if I be billionaire ehn?

Barely sleeping no insomnia

Na the work grind boiz dey whonwhain

Different format one class work

The objective hustlers just won chop

She say she prefer to cry in a lambo

So omo boI gats work


Omo oro ni kole gbolude

Omo ologo ose farawe

Maje ka farawa farawa

Mio kin se afarawe

If anything wan carry me far away

Carry me and my Pompey away

Maje ka farawa farawa miole safarawe

If anything wan carry me far away

Carry me and my Pompey away

Maje ka farawa farawa miole safarawe

Hustler na money I dey stake

Pray for more money on the way

Who no know go say money miss road

But money don't make no mistake

Call me when you get the money talk

Buckle up you know I can't stop

I'm still counting my money

Stacking my money

Find my way to the top

How can I stop

I believe E go Burst On A Must

Say The Paper Go Long e go be like Toilet Roll

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status