Ginger Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Nothing at all Dey bother me Baba God na hin dey ginger me My brother me o bother Ariwo won ko matter Na baba God na hin dey ginger me
Nothing at all dey bother me
Baba God na hin dey ginger me My brother me o bother
Pa nbo ri bo ro bo to Ariwo kan o Jo mi loju Pa nbo ri bo ro boto
Na dem get them mouth make dem talk Pa nbo ri bo ro bo to Ariwo kan o Jo mi loju Pa nbo ri bo ro boto
Na dem get dem mouth make dem talk
I've been to many places See many spaces In All the placesThose wey call me brother No one show me way
Before you judge me sister make you run my race
My eyes don see many things I no Dey fear anything
Baba God know everything Wey I no know
Pa nbo ri bo ro bo to Ariwo kan o Jo mi loju
Nothing at all dey bother me
Baba God na hin dey ginger me
My brother me o bother Ariwo won ko matter
Na baba God na hin dey ginger me
Nothing at all dey bother me Baba God na hin dey ginger me My brother me o bother
Pa nbo ri bo ro bo to Ariwo kan o Jo mi loju
Pa nbo ri bo ro boto
Na dem get them mouth make dem talk
Pa nbo ri bo ro bo to Ariwo kan o Jo mi loju Pa nbo ri bo ro boto
Na dem get them mouth make dem talk
I get baba God I no dey worry Emi fun ra mi mi o deru worri
My song go shine my time go come Life na turn by turn
My brother wait for your turn No bad mouth anyone
No tell me ntori o you no know my story o
Pa nbo ri bo ro bo to Ariwo kan o Jo mi lo ju
pa nbo ri bo ro boto Na dem get them mouth make dem talk
Nothing at all dey bother me Baba God na hin dey ginger meMy brother me o bother Ariwo won ko matter
Na baba God na hin dey ginger me Nothing at all dey bother me Baba God na hin dey ginger me My brother me o bother
Pa nbo ri bo ro bo to
Ariwo kan o Jo mi loju Pa nbo ri bo ro boto Na dem get them mouth make dem talk Pa nbo ri bo ro bo to Ariwo kan o Jo mi loju Pa nbo ri bo ro boto