Dice Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Life rolly rolly like Dicey
As Jah dey run am, man no fit do findings
Pull up in a whitey omo ologo to n shana
Like I be X dem dey find me
Unpredictable life is
Everyday we dey plus
Everyday we dey minus
We knew they never liked us
Want our downfall but Baba dey guide us
Ye ye ye ye ye ye ye
Hope say you dey pray as you dey Jama Jama
(Jama jama jama)
Outside is so cold, you go home or you go harder
Anyhow you want am
You go pluck am the way you plant am
Anyhow you want am
You go pluck am the way you plant am
(Hamdulillah)
Mo dupe f'oluwa jo
I dey call, you dey turn up
Up up way, I no dey fall off
Greatest of all time, you dey turn up
A dupe f'oluwa jo
We dey call, you dey turn up
Up up way, we no dey fall off
Ttt tt t Turn up
O n gba lori mi bi skuri
I don't want no dulling
Ko le re mi ko le su mi
Anytime I shoot my shot
I no dey miss, e dey enter like steph curry
Feel am for your soul
You go feel am for your body
Shit is not funny
Boy dey worry for the money
So many fake niggs wey dey do corny corny
My life is like a movie
pray you guide me through the journey
Nobody greater than you I know
Astagfirullah, I dey sin I know
Anytime I dull, you dey ginger me o
Uh uh uh You dey ginger me o
Let Bygone be bygone, I'm up for the dough
Money on my mind kilokanmi kan woes (kilo)
Kilo kan mi kan foes
Quiet not blind
me I know my Bro's uh uh uh uh
Ye ye ye ye ye ye ye
Hope say you dey pray as you dey Jama jama
(Hope say you dey pray as you dey Jama jama)
Outside is so cold, you go home or you go harder
Anyhow you want am
You go pluck am the way you plant am
Anyhow you want am
You go pluck am the way you plant am
(Hamdulillah)
Mo dupe f'oluwa jo
I dey call, you dey turn up
Up up way, I no dey fall off
Greatest of all time, you dey turn up
A dupe f'oluwa jo
We dey call, you dey turn up
Up up way, we no dey fall off
Ttt tt t Turn up