Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

No Bad Energy

I never get now no mean say

I no go get ( My Guy)

I get my own flaws, many mistake

I still Dey learn

See I no Dey form say I too sabi

I be the best

The journey still long, I Dey try

So make I rest


Shey na this life wey we Dey

Many many things wey Dey sup

Me I don stumble before

Wey I dey raga, Dey maga,

Dey stager


Shey na this life wey we Dey

Many many things wey Dey sup

Me I don stumble before

Don't kill my energy


No bad no bad no bad energy

No bad no bad no bad energy

No bad no bad no bad energy

Far away


No bad no bad no bad energy

No bad no bad no bad energy

No bad no bad no bad energy

Far away


See I no get time

I for like to talk story

Wey Dey make a man Polly

Cuz nobody holy


Shoutout to the real ones

OG's wey Dey hold me down

My baby lo un cool me down

E teti kegbo mi now


Shey na this life wey we Dey

Many many things wey Dey sup

Me I don stumble before

Wey I dey raga, Dey maga,

Dey stager


Shey na this life wey we Dey

Many many things wey Dey sup

Me I don stumble before

Don't kill my energy


No bad no bad no bad energy

No bad no bad no bad energy

No bad no bad no bad energy

Far away


No bad no bad no bad energy

No bad no bad no bad energy

bad no bad no bad energy

Far away

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status