Work & Chop Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Maka holy holy thug thug
Big thug
Omo Alhaja something
Ile aiye ile asan sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work
Sheybi na who work e go chop
Ile aiye ile asan sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work
Sheybi na who work e go chop
Let's take it back in the beginning in 2013
My life be like new born baby Elo napkin
No be say e too red but Jen jae zero party
Dreymaka stay happy forever Zero Sadist
Omo ologo thugging Zero Balance Zero Support
Orin lofe ko but awon obi won o gbagbo
Egbon capping mama yabbing but wonti ge Eti mi lo
Yeah trousers Zagging
Remember Alarm don't wake the dead
Even your mentor lowkey Dey depressed
Among successful guys shey you no want
Make them count you join them make you Dey the set
Now buckle up work smart no go relent
Make I tell you code here we don't regret
Dreymaka Holy what thug thug
Ile aiye ile asan sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work
Sheybi na who work e go chop
Ile aiye ile asan sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work
Sheybi na who work e go chop
Bi mo sen tepa Mose fun mi lere joor majen rasa
Majen rago Jo majen kagbako
Oshaamor Woni pe Omo oro tio guide shaa lonfa tobacco
No be soo Everybody Dey with him own choices
Every Omo ologo with him own boxes
Kilo kan mi pelu treasure box e
Dreymaka Omo ologo billion boxes
Mio forh oo Orimolade mo mioforh oo
AYA mi o ja I Dey run am lowkey mioforhh
Dreymaka mojawon odun kakaka
Roll the gun ogun kakaka taba yinban ama tunki kakaka
Ile aiye ile asan sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work
Sheybi na who work e go chop
Ile aiye ile asan sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work e go chop
Sheybi na who work
Sheybi na who work e go chop
Mio forh oo Orimolade mo mioforh oo
Aya mi o ja I Dey run am lowkey mioforhh