![Misfit](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/29/fe649acb70514560973f0bce2bb2ba08_464_464.jpg)
Misfit Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2023
Lyrics
Let settle the score from past to the present its only been a couple minutes.
Make I remind yall how meners dey lie about things dem no get them be gimmicks.
I took off my pride coat began to forgive and took all the advises from my parents.
Now yall said I'm disrespectful and a liar the God of Mischief I dey (low key) loki.
I no dey expect say yall congratulate me for shit that I ve done thats is not me.
Look into ma eyes tell me what you see this aint no love tale you dummy.
I dey see ur efforts the girl wey reject me then now dey tok say she dey love me.
Who u dey try fool e really dey hurt wah some shordies fit to do for money.
Bronem dey tok for ma back say I dawg them.
Avatar they needed me most and I vanished.
Oy3ns3m say plss Tell ma momma I made it.
They called me names but e never hurt ma feelings.
Approaching haters with courage like I'm priestley.
Money makers needed not squad wey dey gossip.
Relax ur mind think about the times they tried to stab you up from your behind.
I just close ma eyes boys figa I die so dem dey want take advantage.
I never dey cry crying days are over I turned out fine even tho they hated.
Now I'm all they need to freshen their breaths dem dey see me like I b colgate.
Reached out to Lord on my knees made ma problems less that really thought me a lesson.
Nah wah dem want from me.
like am locked up i just wanna b free.
Even ma homies b hating on me.
Nah wah dem want from me.
like am locked up i just wanna b free.
Even ma homies hating on me.
Being in the midst of fools becareful momma told u not to b stupid.
Been going to church since I was jit so now I think twice before I do shit.
People be talking even when u being urself them dey u as a misfit.
I no kill nobody focused on ma money dem wan mix me plus illuminati.
Ma brothers been real do anything for me so there is no way I fit leave em.
Maybe we prolly gonna beef for a while buh e no dey mean say I no dey love em.
We been through a lot wanna share ma story sounds like only me p3 I suffer.
I'm back on ma bullshit u niqqas b stupid no need motivate yall niqqas.
If I see u for town I go hola say whatsapp.
I enter ur dm buh u neva reply back.
This typa pride dey bore me to ma torax.
I start jie eye p3 dem figa I b cyborg.
I dun hav no feelings compared to a robot.
A dollar every tear I shed b a billion.
Got broken hearted by my own peers not bitches.
The shordy dey lef cos she figa e go bash me.
I prolly been chatting girls from out of this country.
South African girls booty b cushion.
I ll be looking forward to bang no olufsen.
I aint IGP so I no go fit to cuff em.
She swallowed the nut like its smoke now she choking.
Pushed em off the ladder the (hymens) high mens are broken.
Akata boys ma fovorite guy b o'kenneth.
No make them lie to you just like politicians.
And I still wont wont stop. Boy stand tall.
Guns been cocked.
If u do something I no go spare u bro I'll get u back in blood.
Came a long way taking no breaks and I give my thanks to God.
I really b picky when it come friends cos the fakes dem bunch.
Nah wah dem want from me.
like am locked up i just wanna b free.
Even ma homies b hating on me.
Nah wah dem want from me.
like am locked up i just wanna b free.
Even ma homies b hating on me.