Nwoke Mara Nma Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2018
Lyrics
Nwoke Mara Nma - Wini
...
the love you give me I never see o ontop my mater o he dey for me o anything I think o nekwanu my baby nananana I need your love o baby nwoke Mara nma your love napogi biatununu nwoke Mara nma d girl napogi answer o asagi naponunugo obim bianunso odinobi na kununugo obim bianunso heee u be the best of your kind your type nor easy to find u don scatter my medulla lelelele nwoke dimma bia wurimili nakamo otorito baaby chai and I go give u love wet go sweet u and all for u I wana be with u baby only just that way I go hold u tight o nunu people say make I leave u (dem say make I leave u) but there is somthing about u wey dey draw me close to u, nwoke Mara nma your love napogi biatununu nwoke Mara nma the girl napogi answer o asagi naponunugo obim bianunso odinobi ne kununugo obim bianunso heee, the boy is sweet o the boy know what's up the way you set ooo am proud to be your love nwa chukwu pakatara nno ino nali esioku inonale lele i want to blow your trumpet o every day of my life I wana be with u baby only just that way I go hold u tight nunu, people say make I leave u (dem say make I leave u) but there is something about u wey dey draw me close to u nwoke Mara nma your love napogi biatununu nwoke Mara nma the girl napogi answer o asagi naponunugo obim bianunso Odinobi ne kununugo obim bianunso heee, asagi naponunugo obim bianunso Odinobi ne kununugo obim bianunso heee.