
Na Beanz Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2007
Lyrics
[ti:2 Na Beanz]
Intro
You think say na beans to burst sixteen (3x)
Uh im blessed with this
Even if you chopped two plates of beans
You couldn’t mess with this
Im lurking in the shadows inconspicuous
And truly your thoughts with beats so infectious
Chicks wey bin dey form don’t wanna sleep with us
Young rappers wan na beef with us
Its ridiculous
Don’t they know they gotta pay dues before they eat with us
Heard your weak song and I was like wetin be this
Small small boys wey dey half my age
Wey no sabi behave like say dem chop crase
Na for here you won display, you go jonz like crase
Look you dey too mature for that kind rough play
And ***** we hardly chase you still dey try chase
When real players like us they score everyday
So wetin dey, oga DJ why you dey delay
Today na today when we burst dem most prostrate
You think say na beans to burst sixteen (3x)
Oya burst sixteen, oya burst sixteen
You think say na beans to burst sixteen (3x)
Oya burst sixteen, oya burst sixteen
Oh im on fire
Terry make that pepper like terry wire
Who that bombora *** rapping for higher
Rapping with the broken grammar like ***
Got more dates than a calendar
I need dates so im putting pressure on my manager
Make that show organizer dey drop phone dey go
Cus na 300 k last we dey collect for show
My guy collect the dough before em misyan like ****
Days after the show em fit disappear like ***
Like **** wetin I want I go get
And if una no give an to me, I go vex
The show must go on never the less
Soup dey fire remain for pepper to rest
So wetin remain
Oga DJ why you dey delay
Today na today when we burst dem must prostrate
Na beans
You think say na beans to burst sixteen (3x)
Oya burst sixteen, oya burst sixteen
You think say na beans to burst sixteen (3x)
Oya burst sixteen, oya burst sixteen
Chicks in uni Abuja love me like suya
From Lagos to Kaduna
They holla like luyah
Time to celebrate like new year
I love Igbo girls but them eye too tear
Six foot warn me
Anwuli dey everywhere
Me fall in love, for where
Once bitten too fear
Man of the people like adams oshomole
Your daughters are in safe hands
Madame no worry
No be yam na yam porridge
Fell on my back now im back
Cus I had courage
Cus six showed me the game
Nine gave me the name
Joe spasm plus the rapman
That’s insane
Bad belle people nothing wey you fit do
Try to block us na for there we go keep you
Oga DJ why you dey delay
Today na today
When we burst they must prostrate
Na beans
You think say na beans to burst sixteen (3x)
Oya burst sixteen, oya burst sixteen
You think say na beans to burst sixteen (3x)
Oya burst sixteen, oya burst sixteen
Outro