Liquor Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
As I Dey craze
Make una dey craze
As I dey maya
Make una dey maya
As I dey polongo polongo polongo
Make una dey polongo
Ah
E Dey do me say liquor
Bad belle tell me say na me poor
E Dey do say na liquor
Any time my Colorado mix up
E Dey do me say na me poor
When I go fit buy that Benz and meet up
E Dey do me say na mee poor
Coz imagination makes me live one
Very soon we no go dey manage money
Na then the girls go dey call me horny
Two bad b*tches in my side oh shawty
Many many things you Dey talk oh morii
Sheybe na me choose to be rich ?
Come and see generation me o dem no reach
Na why me dey hustle hustle hustle ka la ri
So my pikin no go suffer like me
Many many little stars in the heaven
Light in heaven I look at my star
Let there be light na me be light
For my family say na me be light
I can choose to live a normal life
I can end up being a tailor
I can live life as a carpenter
So my pikin go become trader
Hawking Hawking or a bartender
Make she go school go become lawyer
Make she come become and employer
Aya Aya a o le be'esu ja
Iponju owo koma pka wa
Oloru oba yo gbe ja wa
E Dey do me say liquor
Bad belle tell me say na me poor
E Dey do say na liquor
Any time my Colorado mix up
E Dey do me say na me poor
When I go fit buy that Benz and meet up
E Dey do me say na mee poor
Coz imagination makes me live one
E Dey do me say liquor
Bad belle tell me say na me poor
E Dey do say na me poor
When I go fit buy that Benz and meet up
E Dey do me say na mee poor
Coz imagination makes me live one