
Alone ft. Mog Drizzy Lyrics
- Genre:Amapiano
- Year of Release:2024
Lyrics
Make you no go come near my zone
Ahh
As I hustle go me just dey alone
Hmmm
Them are calllin my phone
Hmmm
I no fit pick oo
Make una leave me alone
Leave me alone
I dey lonely for here
I dey lonely for there
Nobody dey for me
I dey lonely
I dey lonely for here
I dey lonely for there
Nobody dey for me
I dey lonely
O lord this can't believe
Olamide lo sobe egbo se believe
Am the baddest nigga o ya e retreat
Kosi nkan te le se, e ma to ri shit
Oh my GOD Mr dremo ti sun lo
Ori mi eleda ni tete maje ki nrin lo
Aye lawon nbinu mi won lawon fe gbogo lo
Mo wo titi olohun kosomo naa
Iru kileleyi, this kind of shit bro
Am dark in complexion Omo iyen o tuntun tho
Shey 2pac le ko reggae pelu Omo ghana bro
MOG on this one DJ oya let's flow
Omo musulumi to nfagbo lori titi e bi lere ibo loti kasa buruku yii
Ewo idi bose tobi biti awon Omo ebonyi
Se iwo bi clara oruko re wani fucking list
I dey lonely for here
I dey lonely for there
Nobody dey for me
I dey lonely
I dey lonely for here
I dey lonely for there
Nobody dey for me
I dey lonely