![Fire ft. TheLevites](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/23/17fcd6f780ac42dcbfe0623ceed9e8b7_464_464.jpg)
Fire ft. TheLevites Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Sound from Leviticus
It's ATUNZ
Don't care what they say when they look at me
When they look at me
Just do my thing, cause I too sabi
Only jah fit quench my fire
If you wan bring me down, you go cry tire
You no fit stop me cause I'm on fire
Everyday we going higher, we no fit tire

They try to dey stop me
But I bring more vibe on a daily
Make you no even try underate me
Anything wey you need I go waybill
And I give them the vibe like I'm metro
Anytime you need me I go come through
Go light up this beat, no need pertrol
Pull up with my guys, spend a fortune
I'm down for you all through
I level up, they wan know if i level up
Wo Wo Wo
Tequila, say more shot for my medulla
Wo Wo Wo
Amnesia, wahala for my frenemies
Wo Wo Wo
Remember you no fit annul agenda else na Vengeance
Don't care what they say when they look at me
When they look at me
Just do my thing, cause I too sabi
Only jah fit quench my fire
If you wan bring me down, you go cry tire
You no fit stop me cause I'm on fire
Everyday we going higher, we no fit tire
Them no go fit quench my fire O
Them go just wan try (ahh hmm)
Cause mommas prayer covers me o
And them no go fit stain my white O
Them no go fit to block my shine
Them no go fit to dark my light
Fit to dark my light
Hyperten Hyperten
Hypertension Catch them
When them try to plot
Make them no see for road
When them try go chant my name for their shrine o
Make them shoot me on the run, Imma heal up
I no Dey fall for your bulltalk
I reason many things when I'm indoor o
Reasons I gats pull up
Don't care what they say when they look at me
When they look at me
Just do my thing, cause I too sabi
Only jah fit quench my fire
If you wan bring me down, you go cry tire
You no fit stop me cause I'm on fire
Everyday we going higher