Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

My brother awake


Me I no send o I'm coming through

Even our pastor sef e still dey fight evil

But you gotta have faith in yourself them go hate if them fuck with you

One man's food or another man's fruit e fit to bad e fit to poison you

Oh lord

Me I still believe in myself

This my sound my vibe them go hear

Them go carry my matter for their head

Na my song wey go butter my bread

I know say I'm good I am blessed

Good better best no fit settle for less

Fell on my knees but I'm unto the next

Up on my feet and I stand up strong


My brother awake

Oh awake

Stand up tall for you destiny calls

Don't give in cuz you've been through a lot oo no

Stand up tall till your enemies fall

Oh sister awake

Oh awake

Show them say you go conquer them all

When God says yes then no man fit to block your door

Show them say na you go win the war


Bad mind bad mind to the left

Me I no send them no time to relent

On the last day na who God go hear

When them show the replay and you no settle your debt

Me I gats dey for myself use your head

If you wan play in the game no forget

Say na only one chance we dey get use am well

Cause if e pass you na that time you go beg

See dem dey concur on top my head

I no fit conform for them abeg

I get small werey dem wan collect

Them been dey form before now them wan chop my bread

Nonstop I give them yawa

Young blood dey make dem dey para

You no work you wan chop my jara

But I close eye and defend I counter oo


My brother awake

Oh awake

Stand up tall for you destiny calls

Don't give in cuz you've been through a lot oo no

Stand up tall till your enemies fall

Oh sister awake

Oh awake

Show them say you go conquer them all

When God says yes then no man fit to block your door

Show them say na you go win the war

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status