This site uses cookies. By using this site, you agree to our Privacy Policy and EULA
Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Hope never die

Omo iya aje

Badboyweydeysingsong

Our Father

Who art in heaven

Hallowed be thy name

Thy kingdom come

Thy will be done on earth

As it is in heaven

Give us these days

Our daily bread

And forgive us our trespasses

As we forgive those who trespass agains us

And lead us not into temptation

But deliver us from all evil

Ojumo timo I gat something I wan do

How lazy man go chop

If you like you no work

I don pop many pills

Drink so high, I don chop with kponmo too

You Dey whine me sha

Ofe gbomo lole oma jeun koto ba

Sugbon ma ba Shey tipa tipa

I don drop many songs

So many featuring

Lati aiye titika tika

What you know is what you know

Paddi pass me the loud make I smoke

Make I go high

I've been working on my own life

Make them dance to my song for this life make I no kpai

Ile aiye ile asan

Better buckle up your shoe

Make you start to Dey move on

Even if nah bugan

Make you chop am like that

And GIVE THANKS to jehovah


Toba shin ri garri mu

Omo Iyami koma give thanks

If not for anything Atleast for existence

Challenges por but you can't fold

Cos If you dey alive man you get hope

One step at a time, malo fo fun peer pressure

Awon ton fo fun o ti mo nkan ti won fe je joor

Won gbale si lekki sugbon to ba wa won lole

Lo ma ri pe awon ton Jo gbe gan tobi ten person

Bimo shey n rap awon kan ni who be this one

Nah fact I dey yarn sha baba no be insult

I know you gat goals and your dreams to be big one

But malo fola Olola toro know what you wish for

Nah my mind I dey talk I can't pretend because of friendship

Mio n Shey zinoleesky

Kosi oro ti mo fe skip

Kun le ko gbadura kilo fe n sin

Congratulations in advance for the blessings

What you know is what you know

Paddi pass me the loud make I smoke

Make I go high

I've been working on my own life

Make them dance to my song for this life make I no kpai

Ile aiye ile asan

Better buckle up your show

Make you start to Dey move on

Even if nah bugan

Make you chop am like that

And GIVE THANKS to jehovah

For thine is the kingdom

The power and the glory

For ever and ever Amen.

Similar Songs

NG +234

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to support.boomplay@transsnet.com.

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status

              Want to hear more?

              Sign up for free and listen to over 100 million tracks, playlists and podcast.