Smooth criminal Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2024
Lyrics
Any opportunity
Omo oba larimo
Omo oba sare won
Different palava
Eni ba lo mamo
No fit wear the same bata
Eni mo lomo
Taiwo feel Dey south make Kenny Dey north
Ile oderun ni south na why Tunde go nut
I feel Dey go shrine
Still Dey go church
All I Dey find
Na for God to pick up my call
I don Dey tire don
Dey summer sort
I for no come
If dem tell me say na war
Normal Ile aye asan
But all your debts , talo fe ba e San
IPVanish i go Colorado
Satorito mo sha bingo
Ibe moti pade Alfredo
To bo figo
I used the money buy new phone
Next day loju babo
Who I won I tell my own
Wey won hear say I broke
Lemi pablo
Upper week , alaye yi tun bo
Asap ni 13 di pro
Dash out fun awon Egbon adugbos
Send bucks to mum cee wey dey for home
Use remaining money collect soap
The game hard
Buh me no dey for