Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Officer , Abeg oo

Officer Abeg oo

Wahala

Another one oo


Officer Abeg oo

Officer Abeg oo

Wahala

Another one oo

Na Early morning I enter the road

I see man on the black dem


Observe me, I pass them

Na one dem chase me

Enter that place

I put my Lexus for country z


I no Dey stop

I no Dey stop

Officer

Waytin I do


You smoke or egbo

Or you no smoke

I no Dey smoke

I no Dey smoke


I'm just going to make my daily bread

Get my pay that

That on God

Way tin you talk


Waytin you talk

Bring your phone

I say

So you come , Dey confirm BTC


You Dey receive BTC

Everyday you are packing BTC

Officer

So you come , Dey confirm BTC


You they receive BTC

Everyday you are packing BTC

Officer

No go they play


Funs Dey lowkey

No go whine

I swear say

No go dey play


Fund they lowkey

No go Play

Men are working all day

Just to get money we no dey sleep at


Men are balling all Day just spend money

Legute weak



No go Play Dey play

Men are working all day

Just to get money we no dey sleep at


Men are balling all Day just

spend money

Legute weak


No go they play


Funds Dey lowkey

No go whine

I swear say

No go they play


Funds they lowkey

No go play

Men are working all day

Just to get money we no dey sleep at


No go Dey play

Men are balling all Day just

spend money

Legute weak



So you come Dey confirm BTC


Me dey receive B tC

Every day you are parking BTC

Every day you are packing BTC

So you come Dey confirm BTC


Me they receiv BTC

Every day you are parking BTC

Every day you are parking

BTC



Every day you are parking BTC

Every day you are packing BTC

So you come Dey confirm BTC



You dey receive BTC

Every day you are parking BTC

Every day you a parking BTC


Wahala wahala wahala

Kasala don burst

Wahala wahala

wahala

Kasala don burst


Wahala , wahala , wahala

Kasala don burst


Wahala wahala wahala

Kasala don burst


Officer Abeg oo

Kasala don burst

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status