HOPE ft. BHADBOI ORISKY Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
HOPE ft. BHADBOI ORISKY - KING SEEDORF
...
Man have done been through many things
And I don take so many risk
Then I still Dey try to push my own p
And I still Dey try to focus on this beat
I gats to hold on pains go soon end
I most to face am me I no Dey fear
So many voices all over my head
I gats hold on pains go soon end
I got many thing wey Dey bother me
But me I no look another man thing
I chase my dream and I face that shii
Buckle up my shoes
I must to end this pains
Say no more Say no more say no more
Me i no want waste my time wetin no be my own
Say no more Say no more say no more
Me i no want waste my time wetin no be my own
And I get hope on god
And I Dey look up to my god
Cauese I get hope on god
I believe the time go com
And I get hope on god
And I Dey look up to my god
Cauese I get hope on god
I believe the time go come
hunter no keep meat for bush na hope he get
Na why we stake money on SportyBet
Base on believe say he go soon set
We gat risk for this money before we get
Life is very hard now so you need to learn
God still providing Na why me no relent
As I Dey like this I still Dey face my fears
Even with all my full chest
With hope i know say me self go reach there
Hope you know this life you need no one help
You have to chase it all by your yourself
And I pray for all brothers make we no see death
Anyway na way I go reach there
Anyhow e be I go face my fears
Cos ain’t nobody Dey when I no rise
Na only for private i Dey shed my tears
Na only me Dey for myself
When nobody wait I Dey stay for myself
Crave for my checks skeleton no Dey for my shelf
Talk to the most high so I pray for my self oh no
I must to end this pains
Say no more Say no more say no more
Me i no want waste my time wetin no be my own
Say no more Say no more say no more
Me i no want waste my time wetin no be my own
And I get hope on god
And I Dey look up to my god
Cauese I get hope on god
I believe the time go com
And I get hope on god
And I Dey look up to my god
Cauese I get hope on god
I believe the time go come
Na only me Dey for myself
When nobody wait I Dey stay for myself
Crave for my checks skeleton no Dey for my shelf
Talk to the most high so I pray for my self oh no