If You Want It ft. Sound Sultan Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2007
Lyrics
Oh oh yeah
Yeah, uhh uhh
If you want it come and get
If you like it come and taste it
If you need it come and get
No time to delay
If you like am show me say you like am
If you feel am show me say you feel am
If you love am show me say you love am
You no want hide am again
Wetin you want make I dey call you
Wetin you want make I dey call you
Wetin you want make I dey call you
Hmmmm
I no like girls wey dey form e oh
I no like girls wey dey too kolo
I no like girl wey go come
Dey do like she no understand something oo
I too like girls wey dey code oo
But I no like girls wey dey pretend oo
I no like girl wey go dey shout
Go dey tell people say na me
She dey befriend oo
If you want it come and get
If you like it come and taste it
If you need it come and get
No time to delay
If you like am show me say you like am
If you feel am show me say you feel am
If you love am show me say you love am
You no want hide am again
Today na today
I go tell you my mind
All this talk for the street
Baby put them behind
If you like what you see don’t shout
Just buckle am straight
Business man no time for dull
Just dey warn you dey bundle
And I swear *****
Those wey dey sommersault
Dey tumble
This time they try
But they still they fumble like
I go buzz una hustle
Make we roll the bottle
To you I dey party everyday
But to me, I dey hustle for my pay
From beginning till the end no be me
Am born to the cool agenda
Am going nowhere
If you want it come and get
If you like it come and taste it
If you need it come and get
No time to delay
If you like am show me say you like am
If you feel am show me say you feel am
If you love am show me say you love am
You no want hide am again
Baby, keep me on the down low
Say I don’t want nobody to know
Were we dey go, how e go be
Se alaafia lowa moni
Se Alafia lowo kike
Se Alafia lowa moni
Se Alafia lowa
I get many **** of the week
And girls dey make money cause I no fit pick
See me see this chick
She likes me but she no fit pick
If you want it come and get
If you like it come and taste it
If you need it come and get
No time to delay
If you like am show me say you like am
If you feel am show me say you feel am
If you love am show me say you love am
You no want hide am again
Wetin you want make I dey call my name
Wetin you want make I dey call your name
Wetin you want make I dey call your name
You no wan halla my name
Chai chai chai
You no wan call my name oo
You modernize my name
If you want it come and get
If you like it come and taste it
If you need it come and get
No time to delay
If you like am show me say you like am
If you feel am show me say you feel am
If you love am show me say you love am
You no want hide am again