Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

You be the boy wey dey bin ladi

As if I high like I take codeine

All the girls dem like my thing

The way you wine I go tell mummy


Anything you want me go buy for you

As in day and night me I dey for you

So many things me go do for you

Baby nor dey form me I go dey by you


Baby just dey happy like you win lotto

Time dey go nor be play

Baby just dey happy like you win lotto

The way you wine biko come mo way


I can't explain what I feel inside

Baby girl you make me wanna see inside

Anytime when you come around

Baby girl you make me wanna turn around


She say that she loves me, she say that she care

Anytime I step in she Want make we pair

On your Bluet to my heart baby come make we pair oya pair oya pair

comment tu t'appelles


So many things wey dey bother me

Baby nor dey brother me

So when she calling me

She say she love Yomi boy

Girl I can't play you toy

You dey make me Wan dey love

As olodo for your love you dey school me


The thing's you do make me forget about fumi

She say she loving Yomi boy

Girl you make worm anytime when you call my phone girl you start to talk talk


You be the boy wey dey bin ladi

As if I high like I take codeine

All the girls dem like my thing

The way you wine I go tell mummy


Anything you want me go buy for you

As in day and night me I dey for you

So many things me go do for you

Baby nor dey form me I go dey by you


Baby just dey happy like you win lotto

Time dey go nor be play

Baby just dey happy like you win lotto

The way you wine biko come my way


Emmanuel fine girl you sexy you dey make me dey wet am

Annarile, purity make me wanna go on on low down


Airetta baby let me be the man you calling on the phone

Tell me everything baby I'm the one to hold

If you wanna be the person call on the phone


I can't explain what I feel inside

Baby girl you make me wanna see inside

Anytime when you come around

Baby girl you make me wanna look around


say that she love me

Baby nor dey dull me

She say that she care

Anytime you come in she say she want money baby nor dey fear

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status