
DND Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
DND - Emperor deoye
...
Another boy oooo
Another boy from the ghetto side …
Another boy o
Boidee
Shey da
As a young boy my head dey calcu
I dey do my things like say me i dey take banku o
Many things wey man dey tackle
More reasons why me I no fit taku o
Wetin dem see oya why dem no rest
My sorrows like ball me i dey chest
Since primary two i say man never rest
Man never rest o
Wetin dem see why dem say man too dey shako
If e cost my peace i go put you for dnd
Omoh as i dey myself i dey run my test
If e cost my peace i go put you for dnd
How come you just want to cross my lane
Oh my god elevate my grace
I fit just dey soak my seeds
Jejely working me i dey water my seed
In order i dey put my things
Na like that me i dey run my shits
You fit dey think am make you go loose gaurd yourself
I no fit satisfy anybody for this life
Wetin dem see why dem say i dey demo n
Na my life dey give me one kind demo n
Na him i dey cook o like efo shoko
Me no fit to stand there me i don jelo
Wetin dem see why dem say i dey demo n
Na my life o dey give me one kind demo n
Na him i dey cook o like efo shoko
Me no fit to stand there me i don jelo
Wetin dem see why dem say man too dey shako
If e cost my peace i go put you for dnd
As i dey myself omoh me i dey run my test
If e cost my peace i go put you for dnd
Dnd o
Dnd o
Dnd o
I go knack you for dnd o
I go knack you for dnd o
If e don dey pass my brain o
If you wan come disturb my brain o
I go knack you for dnd o
Dnd o