
Equalize Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Right now life e Dey win
But I go re equalize
Me and my gees
We been Dey survive
Smoke the po
Stay awake all night
Backwoods rolls
Make i hypnotize
On the road
My hands on her things
I dont want you
dramatize
Catch no feelings
I rather catch flights
My shawty oh no
I'm a sound man
I'm a killer vibe
When i drop the vibes
Dem ah feel am man
Feel ah ma
When the money gather
She go orginize
She been feel the vibe
Say she want a nice time
Confidence and charisma
No Dey lie you Dey feel am
God give me what I deserve
Plenty money for my reserve
Right now life e Dey win
But I go re equalize
Me and my gees
We been Dey survive
Smoke the po
Stay awake all night
Backwoods rolls
Make i hypnotize
On the road
My hands on her things
I dont want you
dramatize
Catch no feelings
I rather catch flights
My shawty oh no
Nobody knows
Nobody know
Where the money go
Where the money dey
I Dey chase am
Me I no chase any girl
I Dey face am
Me I Dey face my fears
One girl wey dey love me
I tell her say I no want love
She say no wahala
She say why tho
Girl I'll tell you if I know
Right now life e Dey win
But I go re equalize
Me and my gees
We been Dey survive
Smoke the po
Stay awake all night
Backwoods rolls
Make i hypnotize
On the road
My hands on her things
I dont want you
dramatize
Catch no feelings
I rather catch flights
My shawty oh no
Say na money be the matter
Wey Dey bother man
Say na money wey do yanga
Oh my brother man
Woman no get wahala
Shabi na you no get money oh
Working on a low
And pray for better days
Standing on my ten toes
Everyday
Who no know no know oh
Who no know no go know oo