![Follow Me](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/06/ab103434000a437882282b9c62ed680a_464_464.jpg)
Follow Me Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
•••••
Come make I show you something
Oh baby don’t do long thing
Ano go take you dey play
If you leave I go craze
So my girl twe bɛn me yea
Come make I hold you tight
I no dey tell no lie
For my side you go dey alright
Oh wo
Follow me go oh oh oh oh
Don’t tell me no no no no no
You make i kolo lo lo lo lo
Oh baby no no no no no
Follow me go oh oh oh oh
Don’t tell me no no no no no
You make i kolo lo lo lo lo
Oh baby no no no
Oh Abena eh
My baby follow me go
Girl If you leave I craze
My baby follow me go home
Oh no
Follow me go oh oh oh oh
Don’t tell me no no no no no
You make i kolo lo lo lo lo
Oh baby no no no no no
Follow me go oh oh oh oh
Don’t tell me no no no no no
You make i kolo lo lo lo lo
Oh baby no no no
Oh girl I cannot lie
Say you dey mesmerized
Me every day and night
Mm girl you dey pon my mind
And I wan dey your side
All night, all night
Oh girl I cannot lie
Say you dey mesmerized
Me every day and night
Mm girl you dey pon my mind
And I wan dey your side
All night, all night
Oh yea yea
Baby
Bra na bɛ di mɛ kyi
See me jorley baby
Girl I go give you loving plenty
Oh wo wo wo
Baby
Bra na bɛ di mɛ kyi
See me jorley baby
Girl I go give you loving plenty
Oh Abena eh
My baby follow me go
Girl If you leave I craze
My baby follow me go home
Oh no
Follow me go oh oh oh oh
Don’t tell me no no no no no
You make i kolo lo lo lo lo
Oh baby no no no no no
Follow me go oh oh oh oh
Don’t tell me no no no no no
You make i kolo lo lo lo lo
Oh baby no no no
Come make I show you something
Oh baby don’t do long thing
Ano go take you dey play
If you leave I go craze
So my girl twe bɛn me yea
Come make I hold you tight
I no dey tell no lie
For my side you go dey alright
Oh wo
Oh Abena eh
My baby follow me go
Girl If you leave I craze
My baby follow me go home
Oh no
Follow me go oh oh oh oh
Don’t tell me no no no no no
You make i kolo lo lo lo lo
Oh baby no no no no no
Follow me go oh oh oh oh
Don’t tell me no no no no no
You make i kolo lo lo lo lo
Oh baby no no no