MARCH MADNESS Lyrics
- Genre:Hip Hop & Rap
- Year of Release:2024
Lyrics
Yes
I'm D I M A NESTA
TRAPBANDZ 4lyf
YOU GET ME
Rolls royce flow i'm a cullinan
If they bring a fire ima cool it down
King for my lane shey you see the crown
They want stop me omo no be now
Rolls royce flow i'm a cullinan
If they bring a fire ima cool it down
King for my lane shey you see the crown
You want try me Omo no be child's
Flow so brutal dema think i'm ogboni
March madness i be sipping till the morning
Trapbands boy make i put am for thier body
Gangster loving, she dey do me cunny cunny
I no dey like rappers wey too dey rigmarole
Bulaba Rig my own
I go put dem in a comatose
Rest in peace 2 all my foes
Yeah this is really how shit goes
Hittas out here dem dey shoot & go
You know these streets are cold
sniff like coke
When your time go come you'll never know
Tell my bro not to sleep on me
Know we had to trap so i put this shit on G
Pulling up quick take it easy on him
He don't got your back he a snitch for real
Tell me what to do when we catch this niggas
I no too dey talk dem go pull this trigger
If they hold the snitch dem go too too beat am
Streets dey my back say your boy gats feel am
Men dey on guard So Abobby gats feel am
2 kele for yard oh lord i'm a sinner
Sweet vanilla , Sexy Mamacita
All the money wey i get i carry am give am
Oh yes i go give am
Eat her for dinner
Lunch breakfast na her body i fill am
Put her in baby's way oh my Nigga
I no dey like rappers wey too dey rigmarole
Bulaba, Rig my own
I go put dem in a comatose
Rest in peace 2 all my foes
Yeah , this is really how shit goes
Hittas out here dem dey shoot & go
You know this streets are cold
Sniff like coke
When your time go come you'll never know