Two Four 7 (Official) Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2024
Lyrics
Eyin to laye
Ohhh oh oh
Eyin to laye
Ejoor wo e duro ti mi
Kaye ma shota mi
Me as I dey grind oo
Jowo maje ko ha mi oo
Ki emi na le ri bi mi oo
Pupo gan lon shele ni ayee
Pupo de lo ni shoro
Omode gan ni shoro
And I dey pray
Tori ese tin bawa gbe
Kaye Malo jisoro
Shebi won lomo to hustle dada
Ma ri owo ko
Asiko lo ju ti o too
Asiko mi ti de me I can't shout ooo
Ko seni ton mu late comer fun cashout ooo
I grind I grind
I pray pray
I look up to God and I pray everyday
Yes I dey sin
My ways no clean
And yet you still dey make me big
Oh jah
Me love me joy
Me peace me harmony
And priest
The only one I see
Ko ba she buru too
Baba o le le omo re lo
Idariji loku
Baba mi owon
Dani lowun
24/7 me I dey grind oo
742 seh no closing eyes ooo
We lick 542
So not to stumble
Make we they high go
To clear our thoughts too
24/7 me I dey grind oo
742 seh no closing eyes ooo
We lick 542
So not to stumble
Make we they high go
To clear our thoughts too
Moti tan abela meje
Motun ti Sheba fagba meje
Lona meje
Ki gbogbo nkan tin ba dawo le
Ko yori si re
Alihamdullilah
God I thank you for this kinda life
I no dey sleep anyhow
Make Dem enemies no come chop my eye
24/7 me I hustle tight oo
Make I no fall oo
Make I dey go high oo
Steadily grinding
On a steady high way
I no dey branch oo
Make hustle no whine me
Towo ba de ooo
Alafia aba gbogbo wa
Ah eh
Alafia aba gbogbo wa
Steadily pressing
And am pressing all the keys ooo
Steadily working
To make money no be beans ooo
Me I don wake up
Since Dem born me in 90s ooo
To make the money
Na the reason I dey deal ooo
24/7 me I dey grind oo
742 seh no closing eyes ooo
We lick 542
So not to stumble
Make we they high go
To clear our thoughts too
24/7 me I dey grind oo
742 seh no closing eyes ooo
We lick 542
So not to stumble
Make we they high go
To clear our thoughts too
Touchee na mix yah all