Hero Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
(Tell them me no shake no more)
(My spirit is up... see no oppression)
(Aggressively showing up)
(I’m up in arms... my zeal is tough)
No forgiveness where me come from
So you don’t trespass... find comfort
Busy asf... still pray to GOD
Where man gonn die... may we never stand on
When the riches over load
Man dem gold diggers face gonn show
I’m never dozing off... I got my Silver g under my pillow
I’ve seen men die while struggling
Government callous citizens
Ibo lotun lo nisi nsin
Na so e be be be
No make dem tell u how u live is not right
Stand up na u start u go end the fight
Various things wey go blow your mind
As you pray no forget to dey strive
(Ahhh no get person wey go save me)
(I’m on pkoli on a daily)
(Won ni fi elomi se mi)
(Se ki nduro se ki nduro)
(Omo I no fit duro)
Place I don go
Pattern dem don show
Many men don fall
Where do holla dem go
Don’t be a clone
You sef na hero
Many Problem dey
Pray it doesn’t unfold
I’m still maintaining my pace
Make another man no go hinder my face
No fit believe when my nigga look me in the eye
Tell me Say my gbedu no go pay
(Ahhh no get person wey go save me)
(I’m on pkoli on a daily)
(Won ni fi elomi se mi)
(Se ki nduro se ki nduro)
(Omo I no fit duro)