Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Remember those years wey be say we been dey turn turn

We be say we dey find where to squat

We dey go round places to places

Now we no Dey remember again

We Dey realize


Even if we don't talk I dey wish you good luck

I no fit dey my ends come dey carry apor

I dive into the water like I'm John ochigbor

It's trouble on my mind so I'm staying indoor

Yeah

Gidi gidi burst me I talk to God

Carry my phone I make only one call

Share money with everybody only pastor

Presidential money like osinbajo

Jo

As you dey work one day na so blessings go come your doormat

As you dey bomb everyday make you know where grenade dey drop

Drop

You go jget everything wey you want

E no get where e touch

You for see the smile on my face

It's because of the rising sun

Ehhhh

We go call Don-jazzy

We go call people wey dem say yeah

Na them sabi

We go call full squad

Invite the whole family

You go hear the full story oo

Any additional talk na jealousy



If you no be my person no touch my thing o

Men wey dey inside my circle

Na em I for see o

When money no gum me them say make I leave

Now the watch how I turn this water into Hennessy

I can even make it freeze

I get girl wey she dey for overseas

she no go do again

Me I no get chill

I go find if I no see I carry Genevieve

All this your shakara wey you dey do go soon stop stop


As you dey work one day na blessings go come your doormat

As you dey bomb make you know were grenade e dey drop

You go get everything wey you want

E no get where e touch

You for see the smile on my face

It's because of the rising sun

Ehhhh

We go call Don-jazzy

We go call people wey dem say yeah

Na them sabi

We go call dey full squad

Invite the whole family

You go hear the full story oo

Any additional talk na jealousy


Ehhhh


We go call Don jazzy Ehh

We go call people wey dem say yeah

Dem get money


And It's Iceffizy G

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status