Gbedu ft. Adeshola Pelly Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Yeh yeah you feel the rythem
Its what its nah na
Omo jaye jaye
Me no get time to shalaye
Me just wan be wan trabaye ee
Just want make my people feel alright
Hope am passing you my wave
Gbedu de po te ma josi
Jimasun stop the jonzing
Mo gbe igbo mi senu
Show no sign of weakness
Na money dey boost me
Men have gon faraway
Me i no get time to come shalaye
Shebi wan sope olowo lo laye
Me i no rush me i Dey on my lane
Pelly gbemi wole
Let them know say we no come here to play Jayemi lo lale Saturday
Me i no rush me i Dey on my lane ahn
Before me nah me no one dey above me
I'm not that funny like ay and bovi
Timoba promise e lowo nah jonzing
Pelly don bliss motimo pema josi
Kafa tomoshey dada funmi lontu
Owo one year kinma ri ninu montu
Lati igando won telemi de ikotun
But shey gbogbo yin lete lemi de courtu
Nah person wey don get money dey love oo
Nkan toju mi tiri it's a lot oo
Pattern to show mi tito is a enough oo
Money must be made i know it's a must oo
Go hard or harder I no dey go home
Eniba lomo eni tioba no know
No follow me i no sure say i know road
Better days ahead nah that day i no know
Omo jaye jaye
Me no get time to shalaye
Me just wan be wan trabaye ee
Just want make my people feel alright
hope am passing you my wave
Gbedu de po te ma josi
Jimasun stop the jonzing
Mo gbe igbo mi senu
Show no sign of weakness
Na money dey boost me
Men have gon faraway
Me i no get time to come shalaye
Shebi wan sope olowo lo laye
Me i no rush me i Dey on my lane
Pelly gbemi wole
Let them know say we no come here to play Jayemi lo lale Saturday
Me i no rush me i Dey on my lane ahn
Gbedu po tema josi yeah
Ema di Michael Jackson