Girlie 'o' Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
She no be bad girl
I make her a bad girl
She feel me die
Big booty girl
All she Dey want be the long thing thing thing
My long thing
All she Dey need be the long thing thing thing
My long thing
She look into my eyes
Wey She tell me say
Love me for who I am
Love me for Godsake
Babe don't lemme down
Please don't lemme go
Love me for who I am
Love me for Godsake
Babe don't lemme down
Please don't lemme go
Tinga tinga tinga tinga tinga
She tell me say
You make me go tinga tinga tinga tinga tinga
Aaaaahaaaa
You make me go tinga tinga tinga tinga tinga
Yeah yeah yeah yeah
You make me go tinga tinga tinga tinga tinga
Yeah
Your mama Dey talk
Your papa Dey talk
They tell dem say abi bad boy
She no Dey hear
She no Dey see
She tell them say
Na me she Dey want
Girl with the way you dey show me love
I swear I go kill for you
Girl with the way you Dey show me things
I swear ma ni kpi for you
My Girlie o, I go dey for you
My girlie o, I go die for you
My girlie o, I go spend on you
My girlie o
Love me for who I am
Love me for Godsake
Babe don't lemme down
Please don't lemme go
Love me for who I am
Love me for Godsake
Babe don't lemme down
Please don't lemme go
Tinga tinga tinga tinga
She tell me say
You make me go tinga tinga tinga tinga tinga
Aaaaahaaaa
You make me go tinga tinga tinga tinga tinga
Yeah yeah yeah yeah
You make me go tinga tinga tinga tinga tinga
Yeah