
Money Talks ft. Lucid YB Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Money Talks ft. Lucid YB - Lekariz
...
Lucid
I am iam, I am Lekariz oh
Reasons to live give reasons die
Na money I dey find you know say man must survive
Buh steady grinding everyday and night
Still dem go bill you if you no give them
Dem go wish you bad
Buh me I no care anything Dem talk
If you like you run my matter for good me I no go foor
Nkan to ba wu elenu ko f'enu so
Person wey shenk me last year still dey make money still dey ball
Won lo wa mi o
Won le me mi o
Won le r'emi mu o iró ni o
Tori moni baba baba
Baba baba
Baba baba to ju baba won lo
Them wanna see my downfall
They wanna see me cry they wanna see they wanna see me frown always
Buh Moni baba baba
Baba baba
Baba baba to ju baba won lo
As I dey work I dey pray
Steady grinding everyday cos man no get holiday
Kilowa de gan kini mose
Black mamba always cause Bobo wanna forget all this pains
If I no get money wetin I gain
Only money fit solve my problem no con dey reason me with craze
They wanna know what I'm going through
Buh you cannot feel what I'm feeling now (cos)
Bi owo bi owo lo n shey mi oh
Bi owo bi owo lo n shey mi oh
Bi owo bi owo lo n shey mi oh oh oh
Awe kilon se e oh?
Bi owo bi owo lo n shey mi oh
Bi owo bi owo lo n shey mi oh
Bi owo bi owo lo n shey mi oh oh oh
Booda kilon se e oh?
Tell me the reason why you dey sly
Person you look down on tomorrow fit come make you see him dey fly
Surely I know say man must to try
Buh I don try try try I don dey wait for my time
Many people just dey wish me bad
But I no send their papa cos I know say na baba de my back
So make you do anything wey you like
Person you remember when you get Dem fit forget you when they have (eh)
Won lo wa mi o
Won le me mi o
Won le r'emi mu o iró ni o
Tori moni baba baba
Baba baba
Baba baba to ju baba won lo
Them wanna see my downfall
They wanna see me cry they wanna see me frown always eh eh
Buh Moni baba baba
Baba baba
Baba baba to ju baba won lo
This life we dey I know is a game
I'm here for the money and the Fame baba pls dont put me to shame
Grinding everyday like I be slave
Ti n ba ni kin reminisce nkan toju mi ri oju ma le ye
Vanity upon Vanity
Ki gangan la ba n Kiri
Mo yan zakat mo se saara koda mo se charity
You can't hurt my feelings cos I already know my enemies
Iwó tode Revelation hope you pass through Genesis
Bi owo bi owo lo n shey mi oh
Bi owo bi owo lo n shey mi oh
Bi owo bi owo lo n shey mi oh oh oh
Awe kilon se e oh?
Bi owo bi owo lo n shey mi oh
Bi owo bi owo lo n shey mi oh
Bi owo bi owo lo n shey mi oh oh oh
Booda kilon se e oh?
See man gat not feeling
Man inside Trenches oh oh oh
No love no trust no funds
Man's gonna find money till Jesus come
Eh eh eh oh
Oh oh oh oh
Bi owo bi owo
Only money Talks Oh!