THANKSGIVING [IJO OPE] Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
wah wah
Nst way baby
Still winning regardless
Eardrums way, ah
Yea yea, yea yea
Welcome to my year
Oluwa bamise
Everything activating, things are not the same Dem be Dey laugh us back in the days Nobody wan relate
Now them see oluwa is amazing
Mi kan le shalaye
Majijo ooooo, Ma jijo ope
Jijo ope jijo ope jijo ope
Mamujo oooooo, Mamujo ope
Mamujo ope mujo ope mujo ope
Enemy plenty, won fe kin wo fenti ai
Mo de ti pe lorititi, ogbeni wey my percenti
I’m all the way now
Want the paper
Me i no dey dull, what you say now
And i want the bus down make we shut down Anywhere i enter make we party till sundown
Welcome to my year
Oluwa bamise
Everything activating, things are not the same Dem be Dey laugh us back in the days Nobody wan relate
Now them see oluwa is amazing
Mi kan le shalaye
Majijo ooooo, Ma jijo ope
Jijo ope jijo ope jijo ope
Mamujo oooooo, Mamujo ope
Mamujo ope mujo ope mujo ope
It’s another day, mo le explain
Jah is on my case ma lo farawe
And no be today wey dem men dey
When dem fall out you go maintain
I just dey do my ting jeje jeje
Jah dey bless me repete repete
So bad energy away
Only good vibes come my way
Majijo ooooo, Ma jijo ope
Jijo ope jijo ope jijo ope
Mamujo oooooo, Mamujo ope
Mamujo ope mujo ope mujo ope
Majijo ooooo, Ma jijo ope
Jijo ope jijo ope jijo ope
Mamujo oooooo, Mamujo ope Mamujo ope mujo ope mujo ope