How To Love Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
How To Love - Chooki
...
Oh yeah yea yea eeeh
ayayaya
oh yeah yea
eh yea
one tye for the boy wey Sabi
oh yeah eeeh
ayaya eje eje eje eeeh
leh go
She say she want to marry me
The love wey she get for me no be today
oh baby no dey hurry me
the love wey me get for you no be today too
Anything iIwant
she go buy
anywhere I wan go
she go pay
she say for this my mata she go kpai
babygirl your love i want it today
how to love you
I don't know to do it no more
can you teach me
cos I cannot hurt you no more
how to love you
mmmm
how to love you
how to love you
how to love you
mmm
how to love you
Oya shakara shakara baby
the only one girl wey dey freak me
my number one girl wey Sabi
everything about you girl e sweet me
oya whyne for me make we go
oya dab for me carry go
you're the one I need and you know
Mr Chooki Pon dis
uh yeh
oh yeah eeeh
ayayaya
eje eje eje
Mr Zuk on the beat go
okay
Mr Zuk igbu gom (uto nd'igbo mehn)
how to love you cos i cannot hurt you no more
eh eh yeah
can you teach me cos i cannot hurt you I cannot hurt you
how to love you how to love you
how to love you
how to love you
how to love you how to love you
this thing i feel for you it's true my girl eh
i no go lie to you
I need your grace
this thing I feel for you is true
i no go lie to you i need your grace I need your grace
how to love you