All and All Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
They say we no fit make am
They say we no fit be together
They say we no fit make am
She be my all and all
I no get time for no cock and bull
I no get time for wetin dem talk
Girl ebi you alone
As I dey rock am small
I go buy you wetin you want
No go disappoint I be talk and do
Cos girl you the one I love
)se )mp3 deedede
You and I know say na dedede
You and I know say I am deedeedeeaaf
To what them say
She my all and all
All all all and all
Only you be my paddy
She my all and all
All all all and all
If u no dey na disaster
She my all and all
All all all and all
Only you only you only you
She my all and all
All all all and all
They say we no fit make am
They say we no fit be together
They say we no fit make am
They say we no fit be together
She the morning that I wake up to
She be the night wey I run back to
She my melody she my blues
No dey use dey catchi cruise aaahn
Oooh yeah no go use you catch cruise
If I want tata
She go low low low
She never waste time go low low
She make a bad man kolololo
This girl dey make I kolololo
I fit spend my dollar and pounds
Girl make we cuddle and bounce bounce
She my all and all
All all all and all
Only you be my paddy
She my all and all
All all all and all
If u no dey na disaster
She my all and all
All all all and all
Only you only you
She my all and all
All all all and all
I swear girl it is interesting yeah
The way you whine that thing like elastic
Body bad eno be synthe
Bubble and whine like it is magic
Ezigbote fantastic
My pino pino very diplomatic
I no go use you dey practice oh no no
)se )mp3 deedede
You and I know say na dedede
You and I know say I am deedeedeeaaf
To what them say
She my all and all
All all all and all
Only you be my paddy
She my all and all
All all all and all
If u no dey na disaster
She my all and all
All all all and all
Only you only you
She my all and all
All all all and all