![CAPTAN (IMMORTAL) ft. BELLAA TEE](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/29/446c4d70e3914511999be0d228d0b1bb_464_464.jpg)
CAPTAN (IMMORTAL) ft. BELLAA TEE Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Where we Dey go
Where we Dey come from
No be sey we chose this path at random
Me be the chosen one
I no be pompous
I be bad boy forget I handsome
Sometimes e be spirit wey Dey talk through me
(Spirit wey Dey talk through me)
when I talk listen attentively
(Listen Attentively)
How many times will u try to kill me
Look me in the eye and tell me where I wronged u
Long time ago u tried and u failed
That should make u know that I'm immortal
Ony33mi ony33mi ony33mi
Im immortal
That should make you know
That I'm immortal
I'm inna my zone
Mi nuh take jokes
Mi nuh inna petty tings mi nuh wan broke
U Dey see I Dey grow
My music Dey blow
In your face I Dey reap what I sew
U dey wait make I fall
U lie bad
U dey wait make I dull
U lie bad
I dey still stand tall
Like di Jericho wall
If u think I go fail u lie