![Only you](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/29/71eb5cecfed34a8f9e3296a9b750aaa7_464_464.jpg)
Only you Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Everyone can produce
Yo bento are you ready
But not like d Jonz
I swear I'mma treat you right if you're for me Let's do it
Give me your love and trust my shawty
Na way we meet not be too holy
What more I want if you be my only
Na na na na na na na only you now I want
You dey high me pass me shisha, only you now I want
You dey one who give me ginger, only you now I want
Only only only you, only you now I want
Only only only you, only you now i want
Na na na na na na na, only you now I want
Na na na na na na na, only you now I want
Na na na na na na na, only you now I want
You dey high me pass me shisha
Baby I gat what you want from me
Make I take you down to my family
Make I treat you so sweet and softly
Make you dug this vanilla from me
Baby I will treat you right
Make you ride all night
You the one I want
Make I treat you so fine
Baby I will treat you right
Make you ride all night
You the one I want
Make I treat you so fine
Only you now I want
Na na na na na na na, only you now I want
Na na na na na na na, only you now I want
Na na na na na na na, only you now I want
You dey high me pass me shisha
Give me something bae go sweet my body baby
I'll never leave you lonely make you come come come for me
I'll be alright if you are here by my side
I'll take you to different heights (to different heights)
If you ride, make you ride for me
If you slide, make you slide for me
If you fight, make you fight for me
If you ride, make you ride for me
Na na na na na na na, na na na na na na na
Na na na na na na na only you now I want
You dey high me pass me shisha, only you now I want
You dey one who give me ginger, only you now I want
Only only only you, only you now I want
Only only only you, only you now i want
Na na na na na na na, only you now I want
Na na na na na na na, only you now I want
Na na na na na na na, only you now I want
You dey high me pass me shisha
Ricchy did it again
Who made this? thug beats made this