Wakanda Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Um
Una
Tre
Tre Tre Tre Tre
Tre
Uu
Alimo
Sho fe jo ijo wakanda
The way your body dey move me I like am
Umm
You go put me for trouble my girla
Ma Ella
Um
Sho fe jogede for Ghana
Losifaraway for Ghana
Spending money now you go tire
Ijo wakanda ti de na
Sho ma jogede for Ghana
Losifaraway for Ghana
Spending money now you go tire
Ifemi shaky bum bum ahye
Alimo
Carry body like ah goddess
Girl you mozz me like an highness
Carry body like is madness
Like is madness o
Alimo
Girl you ginger my body
Fit to call you my sweet name
I fit to give u my nickname
Oh my nickname
Sho fe jogede for Ghana
Losifaraway for Ghana
Spending money now you go tire
Ijo wakanda ti de na
Sho ma jogede for Ghana
Losifaraway for Ghana
Spending money now you go tire
Ifemi shaky bum bum ahye
No wahala
You need the money you know I deliver
U woo
Where you dey go make I carry you dey go now
Uu
Girl I get all the things wey you want now
Jo na
Uuuuuu
Sho fe jogede for Ghana
Losifaraway for Ghana
Spending money now you go tire
Ijo wakanda ti de na
Sho ma jogede for Ghana
Losifaraway for Ghana
Spending money now you go tire
Ifemi shaky bum bum ahye
Sho fe jo ijo wakanda
Let's go now
Say you carry body wey I like now
Oya jo make I hala
Jo wahala
Give dem