Loading...

Download
  • Genre:Afrobeats
  • Year of Release:2024

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Small Money - Nasboi

...

Ohh

I Dey nice o

Ohhhhhh

I Dey nice o

Egba egba egba e

When I get small money me sef go jaiye,

Champagne Hennessy o

When I get small money me sef go Dorime gan

Champagne Hennessy o

King Solomon, no fit do pass me

King Solomon I go do pass you.

Eyyy, I go jaiye pass you

Spend my money, I go jaiye

When I Dey I Dey do mathematics

You Dey there, Dey speak big English

When I Dey I Dey hustle my small things

You Dey there, Dey look for sporty

When I get this my money , make you no talk say na Yahoo

When I get this my doe o, make you no talk say na juju I Dey do

When I get small money me sef go jaiye

Champagne Hennessy o

When I get small money me sef go Dorime gan

Yhemo lee I see you

King Solomon no fit do pass me

King Solomon I go do pass you

Eyyy I go jaiye pass you

Spend my money I go jaiye x2

As the gbedu don drop, I swear na hit!!

If your memory full abeg delete!!

Make you no go gree like omoni lee

Make you dance and party like pocolee o

And you know say me I no dey like yawa,

And you know say me I no Dey like palava

Keep it on a low every hour,

Even if I ball pass Maradona

Anywhere Money Dey, I Dey Dey, anywhere shayo Dey, I go Dey o

Anywhere wahala Dey, I no Dey o.

Anywhere woli Dey, I go Dey o

CHORUS. X2

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status