Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

This song is not currently available in your region.

Try the alternative versions below.

Lyrics

Cannabis - Rord Kelly

...

Rord...

kill a bad man

Onwelo

Hmm

Malle con dey vex for me when she know

I don dey chill with guys wey dey smoke igbo

I con lie give am say na just photo

but e dey my mouth na so I take kolo

igbo na normal thing

no reason am

if to say you know you for don begin am

Davido puff pass you reject am

you be onuku you being no dey rate am

Bring my cannabis na my happiness

ye ye ye ye yeoo

Bring my cannabis na my happiness

ye ye ye ye yeoo

Bring my cannabis na my happiness

ye ye ye ye yeoo

Bring my cannabis na my happiness

ye ye ye ye yeoo


see.

I carry, I carry my lapi dey waka

for inside market

I get talent but people dey see me less

they no send my papa

but they know say I get talent

I con dey beg for hotspot make I take bomb internet.

wetin be mental health

secondary school I pass no F

I dey very stubborn but u no fit touch me belt

u go answer query igwe go put you for cell

my papa dey give am martel

and they go shake hand dey talk o

for their discussion wetin I go talk o

I no sabi smoke

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status