ENERGY Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Specky Spectro incase you don't know
Things no Straight
Man don dey Loose weight
For This Life no wait
But why you go tell me say make I no wait
Why you go tell me say make I no Pray
No lele
All weytin man want na en Pay day
Na why I dey bone straight
Things wey dey Bother man
Na why man
No suppose to bother man
Na why man
No suppose to Killi man,
Unless man
Wan dey come dey Bother man yeah
E don teh wey I dey para
I dey pray to God say no wahala,
En go give me kudi, give me dollar,
En go Give me Peace, things wey I want na
E don teh wey I dey
Oluwa a
Na u I get
I no get no other,
You show me say na u get the power
The way u shame my enemies
Wey dey drain my energies
Oluwa a
Na u I get
I no get no other
You show me say na u get the power
The way u shame my enemies
Wey dey drain my energies
This is my testimony,
Hope you know me
Me I no dey craze for money
Can't Control me
If you know that you so love me
Come support me
Me I no dey beg for Loving
I'm not that Lonely
All I need is peace and Money
Make my mommy proud,
I'm not too Holy
Can't be chasing Clout
You know yeah
Omo Dem bin dey call me church boy,
Just to Mock me,
Dem bin dey call me Broke boy
Just to break me
I'm never loosing focus You know I be og
My papa no be Senator or Ibiyeomi
I Gallant I be Soldier you know
I'm a baller call me Messi Ronaldo
My Eminado Amapiano
Oluwa a
Na u I get
I no get no other,
You show me say na u get the power
The way u shame my enemies
Wey dey drain my energies
Oluwa a
Na u I get
I no get no other
You show me say na u get the power
The way u shame my enemies
Wey dey drain my energies
I don dey pray for grace
Dey pray for peace
Dey pray for love
Yeah I know say you dey hear me