Juru Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I wanna be the one you want oh..
Show the way when you be lost oh..
I go come around when you be calling
I de your back when you de fall oh
I go give you life you never had before
No hesitate, I Keep you coming for more
Carry you for mind like say I'm going to war
No fit escape this love oh
Girly for you I go be man wey you need
And I go Touch down on time oh
Shawty For you no send jet lag oh
Girl no mind dem want make you fall oh
I say I go be man wey you need
Honey ama touch down on time oh
Shawty For you I no send jet lag oh Lai lai
I got one ticket to get to you
Nothing go fit stop me now
Anything I do for you
Go shine your light when it's light out yea
For any weather we go de out
The way you roll am e dey sweet me
Me no go lie, me love you one kind yea
Go shine your lighty when it's light out yea
Make you no come de run away now
I pull up anytime you need me
Ngwanu make you take an easy
Girly for you I go be man wey you need
And I go Touch down on time oh
Shawty For you no send jet lag oh
Girl no mind dem want make you fall oh
I say I go be man wey you need
Honey ama touch down on time oh
Shawty For you I no send jet lag oh Lai lai
Juru ka Juru, ka Juru, ka Juru