![Drug](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/16/c97a059116e54cbdb7828f93a374b5c1_464_464.jpg)
Drug Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Hi fashy I dey tell this girly sassy i'm in love
This your body wey you give me e be drug
It's a holiday, getting money no dey run away
Charge you like i'm Michael Faraday
We be far away, gentleman that shit ain't e no dey pay
So why you are still complaining
I don't wanna wait, shorty wanna stay with me yeah yeah yeah yeah yeah yeah
Take it steady, make you come over
Make I give you something wicked for this October
Jo baby, like doh reh mi
I wan see you like normally
So crazy, I no dey see your body in anatomy
Tell it to another man
Make nobody go dey do me long oh no nah nah listen
Running out of time aha
Got me hazing now
Charge you like a ransom
Everything I do is kinda random
Said she wanna vibe, she dey see say I be handsome
Handsome, many other girlies dem dey want some
If you want a range, I fi put you in a phantom
Yeah, let nobody know
If you really want me, keep it on the low
low, woah, oh, oh, oh, oh
Na, na, na, na, na, na
Jo baby, like doh reh mi
I wan see you like normally
So crazy, I no dey see your body in anatomy
Tell it to another man
Make nobody go dey do me long oh no nah nah listen
Running out of time aha
Got me hazing now
Hi fashy I dey tell this girly sassy i'm in love
This your body wey you give me e be drug
Say you dey for me, just pray for me bring it on
Everything in alright
I fi give you anything when your all mine
Trapping everyday
Getting everyway
Doing everything I fit to levitate
Be like lemonade
Be your holiday
If you want a mansion you can have a million