Japa ft. Balloranking Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Japa ft. Balloranking - OGC
...
I no holy
Oh no Oh
I’m BalloRanking
Double Money, Double Problems
Say my head full say my head burn
Many things wey I nevr talk yet
Who I wan tell although I want to
I Dey smoke loud no mean say I be bad person
I never kill person tell me why you hating on a young nigga
You say weed is Illegal for Naija
Make me want to Japa
First Flight to Jamaica ah
Make I smoke my Ganja
I no like Wahala
I no like drama
Say when I no get shishi for aza
Everyday Wahala everyday Palava
See me see Gobe Olopa Handcuff Me
I no get babe I no get say
I still get Faith and still grinding hard
Cos I know say he go clear one day one day
Verse : BalloRanking
I know say e go clear so I carry my leg
If anybody Beh omo we go let them hear
I roll up my Poli light up mi Ganja
My problem be solving
Emi Ologo 4G
Won sun moti japa
Omo you no go fit judge me
Cos laye mi I no want palava
Sheybi na the hustle carry me go Taraba
Sheybi Ishe ni Mo wa lo si Alaba
You de find me I de find Kaluba
Shey na today you know Kosalabaro
Where you de when I de soak Cassava
Loruko Abiola Kashimawo
Shey bi Ori lo gbe mi De Canada
Para Wa Eh Para Wa