![Miracle ft. Bob Cruz](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/01/442e8a871b9a43a9bd341320ce444d49H3000W3000_464_464.jpg)
Miracle ft. Bob Cruz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
BiG Cruz Listen
Put my mind at ease when I stack up
I say everyday I de run my race
Me I nor fit drink water drop cup
I say many things wey d boy face
And I stand very tall
Me I no fall
Wey de people sef wey de call my name
Steady on the move and I take off
Day by day for the steady grinding
Cos
It's a miracle all day
It's a miracle all day
It's a miracle
Steady I de pray for grace
Steady I de pray for grace
Make the money show
It's a miracle all day (it's a miracle)
It's a miracle all day
It's a miracle
Steady I de pray for grace
Steady I de pray for grace
Make the money show
Steady I Dey pray make the money show
Me I nor wan fall
Me I nor wan flop
All the money long we done ran it up
Now my deals don drop we Dey run am on the dolls($)
Make them shock when I come through the door
smoke all the blunts when my enemies dem fall
Yeah
All my enemies them fall
Made it to the top I nor Dey play small drums
My guys full of fun
and the girls dem large
Made it to the top
we no Dey do small fun
We no Dey do small fun
All the miracles coming in coming in
It's a miracle all day (it's a miracle)
It's a miracle all day
It's a miracle
Steady I de pray for grace
Steady I de pray for grace
Make the money show
It's a miracle all day
It's a miracle all day
It's a miracle
Steady I de pray for grace
Steady I de pray for grace
Make the money show
It's a miracle all day
It's a miracle all day
It's a miracle
Steady I de pray for grace
Steady I de pray for grace
Make the money show
Make the money,make the money show
Oluwa I Dey pray everyday make the money show
Make the money make the money show
Make the money make the money show
Olowo ti o pariwo
We Dey smoke e for the show