![Hiding](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/14/69fb3e53afbe40d6a9fa4ee9d91784cb_464_464.jpg)
Hiding Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Baby girl I just want
My peace
The way you talk
And you do all your thing
E Dey mesmerize me
Girl na your love
I Dey see anytime
Wey you dey beside me
Ano fit talk
When i see all the things
Wey you do for ig
That's why have been hiding
Cause
I love this your body
Shey you go shake am for me
No go do me corny
Shey make I be your
Buddy my honey
Am falling
Falling for your loving
I Dey for you mummy
Anything A do am sorry
Don't worry
Ahhhh ahhhhh ahhhhh
Ah ah
Make I Dey for you
Let me Dey for you
Ohhh no no
Ahhhh ahhhh ahhhh
Ah ah
Make I Dey for you
Let me dey for you
Ohhh no no
You put my body on lockdown
When I call your number
Shutdown
And I see you for your hometown
You've been vibing with another man
And I hope you later understand
Sey na only you Dey for my mind
If you no Dey here girl ago die
If you no Dey here girl ago die
Over them all sey na you i choose
Over them all sey na you i choose
Over them all sey na you dey cruise
Over them all sey na you i do
See I Dey love the way you Dey do
Baby your love dey make me dey cool
Girl this your love Dey do me like juice
Girl this your love Dey do me like
Cause
I love this your body
Shey you go shake am for me
No go do me corny
Shey make I be your
Buddy my honey
Am falling
Falling for your loving
I Dey for you mummy
Anything am sorry
Don't worry
Ahhhh ahhhhh ahhhhh
Ah ah
Make I Dey for you
Let me Dey for you
Ohhh no no
Ahhhh ahhhh ahhhh
Ah ah
Make I Dey for you
Let me dey for you
Ohhh no no