Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

(Yeboo)


I just wan flex my life, I no send anybody right now

Me, I been dey hold my side, I no bother nobody rara

Yeah-ah, hear me out, hear me out

I been dey live my life lowkey, no be loud, eh


Anyhow, anyhow

No matter how the matter wan be, I no fit shout, eh

Eh, hear me out, hear me out

I been dey live my life lowkey, no be loud, eh


Anyhow, anyhow

No matter how the matter wan be, I no fit shout

Dem nuh fi run my ra-aaace

If dey wan try am, gbege


For this life wey we dey so, oh-oh-oh

Omo, no take am dey play

Dem be wan block my way (Hey)

As I dey make my pay (Hey)


Shawty wants to grab my thing (Hey)

Aiye ma nj'oju aiye (Hey, hey)

Dem be wan block my way (Hey)

As I dey make my pay (Hey)


Shawty wants to grab my thing (Hey)

Aiye ma n joju aiye (Hey, hey)

Farabale, ko gbo mi

This life e no funny


No come here come dey whine me

When it's my time, no one can stop me

Eh, I hope you ready for me

Me, I wan get this money


Haters been hating on me

But na God grace dey cover me, oh, oh, oh

Yeah, hear me out, hear me out

I been dey live my life lowkey, no be loud, eh


Anyhow, anyhow

No matter how the matter wan be, I no fit shout (oh)

Hear me out, hear me out

I been dey live my life lowkey, no be loud, eh


Anyhow, anyhow

No matter how the matter wan be, I no fit shout

Dem be wan block my way (Hey)

As I dey make my pay (Hey)


Shawty wants to grab my thing (Hey)

Aiye ma n joju aiye (Hey, hey)

Dem be wan block my way (Hey)

As I dey make my pay (Hey)


Shawty wanna grab my thing (Hey)

Aiye ma n joju aiye (Hey, hey)

Dem nuh fi run my ra-aaace

If dey wan try am, gbege


For this life wey we dey so, oh, oh, oh

Omo, no take am dey play

Omo, no take am dey play

Yeboo!

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status