AJÉ ft. Ajala Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ajééé ajé
Make you Show me Love
Link up
Pour water For my head o Make I Cool My brain
So Many sleepless Nights but we still dey maintain
Who Dey work naim dey Chop o so I dey my own Lane
Person wey don chop Belle Full Naim Dey Pop Champagne
My Kele pass the The fire help me ease my Pain
So many sweet memories I'm tryna do this all again ay
This Life style is so complicated make you no Dey Observate
Ajé I swear Your mind no go touch ground if you Dey Pray make I Fail
WICKED
So many many things wey my Eyes don see
Oluwa cover me cover my friends and my family
And my frenemies
Ajéééé Ajé
Make you show me Love
Ayy
Ajéééé Ajé
Make you show me Love
Subhanallah wal'hamdulillah
I dey pray to Allah
I dey look to the sky
Faking my smile for inside I dey sad
and they say I b Man I suppose no dey cry
Shaking my head is affecting Medulla
Bowing my head Oya je ka gbadura
Dem fit dey try Angels dey fly
Man's looking fly Alhamdulillah
They won try to dey sempe me
But my body they pepper me
Show me love no dey show me shege
For my lungu say they know me tete
So many Many things wey my Eyes don see
Oluwa cover me Cover my friends and my family
And my frenemies.
Ajéééé Ajé
Make you show me Love
Ayy
Ajéééé Ajé
Make you show me Love