Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

No be here I want to be, no be here I used to be

But you still progressing me, mo wa dupe, mowa dupe

Je ki emi mi wa, ki alafia joba , ki araye le mo

Mo ma dupe, mowa dupe


How many views you wan get

How many views you don get

Before you appreciate first, so if camera think say e fit see by himself I swear e no go need lens

Every day I dey think about all the things wey I no get

Day and night my mind self no go fit rest

Flash back when I dey brag who get the best Benz

New model don dey all no dey make sense

All fingers are not equal

Sho ra ma le till you go get injured

Give us our daily bread no be Agege them dey talk

Anu oluwa lo ju ma jiyan

Ofe lo gbe aye na , talo san wo emi e fun

Igunugun aseyi sha modun

Oro odi ni mo fi bu

Ise oluwa laditu , oro ti o lafikun


No be where I want to be, no be where I used to be

But you still progressing me, mo wa dupe, mo wa dupe

Je ki emi mi wa, ki alafia joba , ki araye le mo

Mo wa dupe, mowa dupe


Good health is underrated

Man Dey quick dey forget

Cus na money Dey my head

Kirakita eda no be for dead,

God abeg forgive when I brag of things wey I get

Tension Lori social media, Ibe ni depression bawon wa

You go think say your life never move further

Man wey talk say him wife fine pass sure

Never go carnival

Nipele nipele loro aye

Nipele laso alubosa

So I follow the ladder

Aimoye accident lati January I no remember

Alaye ko fe Detty December

Things don change na person wey hin voice loud

Pass na hin dey win argument

Good don turn to bad , bad don turn to good

Small talk don turn v*olence


No be where I want to be, no be where I used to be

But you still progressing me, mo wa dupe, mowa dupe

Je ki emi mi wa, ki alafia joba , ki araye le mo

Mo wa dupe, mowa dupe

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status