
INSECURE ft. SWISSBANC Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Lately i noticed your cell's been on lock
Been with you all day so who's you tryna give a call?
Since when did you switch to midnight calls?
You sure say na your friend drop you with that hilux?
E be like you sef don dey do long Waka ahhh ah
Make sure to cut it short
You sef know the result !!
No go dey rush my love !!
Your are mine I'm all yours
I hear say senators for the city and outside wan pour in your basin
Tell me what they offer make i double am , reschedule am, I get my cellular and I no dey reason
And If I reason am say, another man want to dey run my race
E dey bother me oohh ooh
I'm insecure
I mean how could I think that love is a cure ?
Oh dumebi,
Look at the way you body dey tinge-ele-le
Oh bebe I'm feeling insecure,
look at dem boys wey we just pass Dema turn
Dem dey look your waist !
Dumebi,
Look at the way you body tinge-ele-le
Oh bebe I'm feeling insecure!
Look at dem boys wey we just pass Dema turn
Dem dey look your waist
Dem dey look your waist
All of the men dem, dem dey look your waist
All of them, dem dey look your waist
Dey no go fit deny, I see them eye to eye
Dem dey look your waist
Uhh uhh uh uhh uhhuhhh...(dem dey look your waist)
Dey no go fit deny I see them eye to eye
Dem dey look you waist
Bea me I go dey
I go dey, I go tingelele
I go dey till the belly fall
I go dey tilli kingdom come wo woah
Bea me I go dey
I go dey, I go tingelele ehh eh
I go dey till the belly fall
I go dey till the flower dies mama
Bea me I'm the one wey go love you longer
Money no dey , you don't need to bother
Bae i go comfort you , pompous you
Show you the things that you never seen
There's nobody other !
Wey go o fit put us assunder
Bae I go comfort you, pompous you
Show you that Mars is the oversea
Oh dumebi,
Look at the way you body dey tinge-ele-le
Oh bebe I'm feeling insecure,
look at dem boys wey we just pass Dema turn
Dem dey look your waist
dumebi,
Look at the way you body tinge-ele-le
Oh bebe I'm feeling insecure,
look at dem boys wey we just pass Dema turn
Dem dey look your waist
Dem dey look your waist
All of the men dem, dem dey look your waist
All of them, dem dey look your waist
Dey no go fit deny, I see them eye to eye
Dem dey look your waist
Uhh uhh uh uhh...(dem dey look your waist)
Dey no go fit deny I see them eye to eye
dem dey look you waist