On Ground ft. Black IQ Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
Boss
Boss of all boss
Boss
Boss of all boss
Body hot he Dey run meter
Call me baby call me. omalicha
I fit spray like 10 meters
Make them react like chemical
No go carries the one Wey go cos all your problem
Ooh ooh ooh
And if problem he Dey I get the money to solve them
What do you want from me
Is it love or is it my money
Baby telling me what you need
As long as Hennesy Dey body
What do you want from me
Is it love or is it my money
Baby telling me what you need
As long as Hennesy Dey body
I Dey ground
The money full my hand
Jagaban
the Kele dem dey mad
I Dey ground
The money full my hand
Jagaban
the Kele dem Dey mad
Bend low Bend low
Torch your back, kneels and toe
Strech your back and take pose
Face time your friends and let them know
Let them know
Let them know
Not that boy that they use to know
Young black boy till I make crypto
As I make crypto
Everything comes blow
Wait
International baller
Give them wahala
In case we cross path, and you get vibe
Benin boys no Dey Gree
Wait
International baller
Give them wahala
In case we cross path, and you get vibe
Benin boys no Dey Gree
What do you want from me
Is it love or is it my money
Baby telling me what you need
As long as Hennesy Dey body
What do you want from me
Is it love or is it my money
Baby telling me what you need
As long as Hennesy Dey body
I Dey ground
The money full my hand
Jagaban
the Kele dem dey mad
I Dey ground
The money full my hand
Jagaban
The Kele dem Dey mad
Boss
Boss of all boss
Boss
Boss of all boss