NOBODY GO DEY (feat. TIMMYSTAR) Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
Hmmm hmm hmmm hmmm hmm
Hey here, see ladez on this one
Oh hey hey, they call me Timmystar okaaaaaay
Sometimes I go Dey , when money no dey
Nobody go dey ah
Nigga pray for grace oh oh
Somthing e go be like say
This Life no get gain
And Everybody have their own way
1 man down, the man no get rate again
He’s gonna astray
Free me make I talk my mind here
Some are laughing, when they are dying inside
I no wan lie…hmm hey
Wettin musa no go see for gate
I no fit follow dem play
Nah only me
know wetin i dey chase
Mofe gbe bag yen lo ile
I need funds oh
I need funds oh my Gee
O ma dun mi lokan tin ba rántí gbogbo pass mi
Inunibini pẹlu awọn enemy to fe chance mi
Ti ba ro lo sí waju, ro lo seyin ma tun dake
wo ọrọ arokan lọ f'ẹkun a su dake
When the boy dey hustle, nobody knows so
Jama jama everyday, Omo owó Ni koko
Owo lowo, eyin nile tan lè ti gbe boko,
sanwo wá ko pe ni, oga ade waye ma bobo
30k awa meji àwa sha ní 50 - 50,
producer ma gba tirẹ and a tún má shaye ni weekend
Bi Barakat bá wá ki mi, sha I will not give her transport money,
owó ye kere gan, tí won ba ja' mi ma ni ìró ni,
ise ta wa seyi, ojo wo gan la fe make e,
won ni nah turn by turn, ojo wo gan la fe break e, ojo wo la fe ka wo soke da oga give us something,
ole lo ba omo je, socaway gb'gbe gan is nothing ️
For the street wey we Dey no joy
If I no get money, I fuck up
For the street we Dey no joy
Rora tewo my nigga no refund
For the street wey we Dey no joy
If I no get money, I fuck up oh
For the street we Dey no joy
Rora tewo my nigga no refund